
Mirabel - Treat You Better (Cover)
Песня "Treat You Better (Cover)" - исполнителя Mirabel - скачать в mp3 или слушать бесплатно.
Длительность: 3:08
Прослушано: 15
Клип к песне Treat You Better (Cover)
Текст песни
I nor fit lie for you
I know sey she nor make sense for you
and if u tell me sey I wrong wen I see am for your eyes wen u talk sey Na she u
want
and u dey spend all ur Tym for dis wrong situation and you nor see anything wey
wrong inside
I know sey me fit treat u better
than she can
cuz any guy like u deserve a correct baby
tell me why we dey wait our Tym and u are always crying
wen u supposed dey wit me instead
I know sey me fit treat u better
better than she can
I go stop Tym for you
the second dat u tell me sey u like me too
I just want to give u the loving dat you missing bo bo just to wake up with u
boo-boo all d tins I need and did could be so different tell me Wattin u want do
give me your side
take my hand I know sey we’ll be fine
I promise sey I nor go let u go
just know sey u nor supposed do dis alone
I promise I nor go break your heart
I nor go leave u baby
I go call your mama everyday
I know sey me fit treat u better